All Nigerian Gospel MusicEbenLyrics

Eben – Wonder Lyrics

Eben – Wonder

[Intro] Its HHR
Ha, HHR, Spirit money
Who goes there, ah

[Chorus]

Na wonder na wonder na wonder na wonder
Eben wonder odwonder.comNa wonder na wonder oh, iyanu oh
Na wonder na wonder na wonder na wonder
Na wonder na wonder oh, iyanu oh
Wonder wonder wonder, the thing wey you dey do
Iyanu oh oh, eh eh eh eh
Wonder wonder wonder, the thing wey you dey do
Iyanu oh oh, eh eh eh eh eh

[Verse 1]

For that money oh, I go dance
For that iyawo oh, I go dance eh
I get e moto oh I go dance
For that e baby oh I go dance eh eh
This God you too dey bless me I no know wetin I do
I thank you for your mercy there is none like you
Hallelujah, iyanu oh
Thank you for all the blessings that you gave to me

[Chorus] [Verse 2]

If nor be for you where I for dey, iyanu oh
If nor be for you who I for be
You turn my life around, na your mercy, iyanu oh
Set my feet upon the rock I say
If e no be you water don pa*s garri
If e no be you we for no dey again
You change e my story oh give my life a meaning
From glory to glory oh, na im I dey

[Chorus] [Bridge]

Make we dey jolly oh, iyanu oh, jiroghene
Oghene woruro, iyanu oh, jiroghene
Shake e your body oh, iyanu oh, jiroghene
Oghene woruro, iyanu oh, jiroghene

[Chorus] [Outro] Iyanu oh
Iyanu oh
Iyanu oh
Iyanu oh

[Intro] Its HHR
Ha, HHR, Spirit money
Who goes there, ah

[Chorus]

Na wonder na wonder na wonder na

wonder
eben wonder odwonder.comNa wonder na wonder oh, iyanu oh
Na wonder na wonder na wonder na wonder
Na wonder na wonder oh, iyanu oh
Wonder wonder wonder, the thing wey you dey do
Iyanu oh oh, eh eh eh eh
Wonder wonder wonder, the thing wey you dey do
Iyanu oh oh, eh eh eh eh eh

[Verse 1]

For that money oh, I go dance
For that iyawo oh, I go dance eh
I get e moto oh I go dance
For that e baby oh I go dance eh eh
This God you too dey bless me I no know wetin I do
I thank you for your mercy there is none like you
Hallelujah, iyanu oh
Thank you for all the blessings that you gave to me

[Chorus] [Verse 2]

If nor be for you where I for dey, iyanu oh
If nor be for you who I for be
You turn my life around, na your mercy, iyanu oh
Set my feet upon the rock I say
If e no be you water don pa*s garri
If e no be you we for no dey again
You change e my story oh give my life a meaning
From glory to glory oh, na im I dey

[Chorus] [Bridge]

Make we dey jolly oh, iyanu oh, jiroghene
Oghene woruro, iyanu oh, jiroghene
Shake e your body oh, iyanu oh, jiroghene
Oghene woruro, iyanu oh, jiroghene

[Chorus] [Outro] Iyanu oh
Iyanu oh
Iyanu oh
Iyanu oh

Related Articles

Back to top button