All Nigerian Gospel MusicTim Godfrey

Tim Godfrey – Shine Mp3 Download

Download Tim Godfrey – Shine

Check-Out this amazing brand new single + the Lyrics of the song and the official music-video titled Shine by a Renowned and anointed Christian / Gospel singer and recording music artist Tim Godfrey Ft. Prinx Emmanuel whose mission is to be a blessing many people through kingdom music.

Stream and Download this amazing mp3 audio single for free and don’t forget to share with your friends and family for them to be a blessed through this powerful & melodious gospel music, and also don’t forget to drop your comment using the comment box below, we look forward to hearing from you. Thanks!!

Download

Tim Godfrey Ft. Prinx Emmanuel Shine Lyrics
People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)
Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka
I dey shine 3x
I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)
Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters
My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x
I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me…..
My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

Related Articles

Back to top button